Stream Sudden here: https://umgafrica.lnk.to/sudden Follow Tekno: https://Tekno.lnk.to/Tekno Instagram: https://www.instagram.com/teknoofficial/ Twitter: https://twitter.com/alhajitekno #Tekno #Sudden Lyrics: If it’s Spax Then it’s gotta be it Eiiiii Dem dey kill for there, Tekino them dey burni person, Tekino All of a sudden All of a sudden All of a sudden All of a sudden All of a sudden No be today my people dey suffer No be today I say it don tey my people dey suffer If na by hardwork poor man go get money Poor man go get money Abi you never hear How much them dey pay police To carry gun and stand for street Some dey kill and turn to lagbaja Rain everyday no umbrella Kpaju kpa ju Kpa kpa Jukpa jukpa machala Talking talking drum Ye ye ye Talking talking tongue Talking talking And all of a sudden All of a sudden House it don catcheee fire All of a sudden ye ye ye All of a sudden All of a sudden 2 - 2 billion is a nothing for them All of a sudden 40 billion is a nothing for them Eyy but what the hell do I know When I ain’t no politician What the f*ck do I know I’m just a musician Wetin i talk it no matter Even if na just constant electricity Cos what the f*ck my brother Some dey kill and turn to lagbaja Ewoo ewo Rain everyday no umbrella Kpaju kpa ju kpa kpa jukpa jukpa machala Talking talking drum Ye ye ye Talking talking tongue Talking talking And all of a sudden Of a sudden All of a sudden of a sudden All of a sudden of a sudden All of a sudden Koro koro Yeee All of a sudden 2 - 2 billion is a nothing for them All of a sudden 40 billion is a nothing for them Take a look in the street So many people begging So many people gat nothing to eat Fire on the mountain Many many people gatz work to chop Tell me who is their support Wey we dey laugh Who is their support Some dey kill and turn to lagbaja Ewoo ewo Rain everyday no umbrella Kpaju kpa ju Kpa kpa jukpa jukpa machala Talking talking drum Ye ye ye Talking talking tongue Talk And all of a sudden of a sudden All of a sudden Of a
کاسٹ
TEKNO
Singer
نیچے دیے گئے کارڈ پر ٹیپ کر کے مزید تفریحی انتخاب دیکھیں۔
آپ کو یہ بھی پسند آ سکتا ہے
Zuchu - Kwikwi (Dance Video)
Kizz Daniel, EMPIRE - Cough (Official Video)
Wizkid - Fever (Official Video)
Best of Mohbad: Part 1
GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
OLD SCHOOL RNB MIX 90s-2000s - R&B PARTY MIX HITS - Rihanna, Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys
BEST OLD SCHOOL RNB MIX 90s - 2000s - Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys
2023 Deep Worship - PAUL ENENCHE, MERCY CHINWO, FRANK EDWARDS, GUC, JUDIKAY, YADAH, NATHANIEL BASSEY
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
Kertasy – Tik Tok Shake (Official Music Video) | TikTok Dance Anthem 2025
AFROBEATS 2025 PARTY |NAIJA AFROBEAT VIDEO MIX| AMAPIANO(WIZKID KESE |LAHO SHALLIPOPI| BURNA UPDATE)
Davido - If
Boundaries Of Marriage Season 1 - Ken Erics & Chacha Eke 2018 New Nigerian Nollywood Movie |Full HD
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK #DAVIDO #OMAHLAY
BEST OF AFROBEATS 2024 | AFROBEAT NAIJA MIX | DJ SILVER FT BURNA BOY,AYRA STARR,RUGER,REMA,LIBIANCA|
2024 COOL BONGO HITS MIX VIDEO MIX DJ DENIK
Best Sex
Bnxn, Rema - Fi Kan We Kan (Official Video)
ASAKE MIXTAPE [AFROBEATS/AMAPIANO] [WORK OF ART ALBUM] DJ EMO'S DjêKonMon
SPINALL, Omah Lay, Tyla - One Call (Official Music Video)
Best of fireboy songs mixtape 2020 DJ AZAX 256
تبصرے
1 تبصرے
![TEKNO - Sudden [Official Audio]](https://pbcdnw.aoneroom.com/image/2024/10/22/724c997003d9b0783d029239b36d0a04.jpg)