Ayra Starr - Rush (Lyrics) Follow Ayra Starr : https://www.instagram.com/ayrastarr/ https://twitter.com/ayrastarr https://www.facebook.com/starrayra Lyrics : Ayra Starr - Rush [Intro] Vibez Ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa [Verse 1] Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Padi man, nobody like work But you must hustle if you wan chop E no finish dem wan fight us If them dey run dem no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us [Pre-Chorus] Me no get the time for the hate and the bad energy got my mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they wan telly me kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush [Chorus] But e dey rush (E dey rush) E dеy rush well well, e bе much (E be much) Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush (E dey rush) E dey rush well well, e be much (E be much) No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling with us) [Post-Chorus] Pa-pa-ri Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah) Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa Ta-ra-pa-pa-ri-pa [Verse 2] Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah) You never touch, you dey form papas (Yeah) Which kind money we never see before Kosi elomi, gat me feeling I'm the one Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje You can't count my grace I just dey my lane, my lane You might also like Munch (Feelin’ U) Ice Spice Poland Lil Yachty Heyy Lil Baby [Pre-Chorus] Me no get the time for the hate and the bad energy got my mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they wan telly me kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush [Chorus] But e dey rush (E dey rush) E dey rush well well, e be much (E be much) Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush (E dey rush) E dey rush well well e be much (E be much) No be hype, everybody dey crush There's no dulling with
کاسٹ
Ayra Starr
Singer
نیچے دیے گئے کارڈ پر ٹیپ کر کے مزید تفریحی انتخاب دیکھیں۔
آپ کو یہ بھی پسند آ سکتا ہے
Minister GUC Hits: Top Tracks and Worship Songs | 4 Hours of Inspiring Christian Music
“Takedown” KPop Demon Hunters (Soundtrack from the Netflix Film) | HUNTR/X
OLD SCHOOL RNB MIX 90s-2000s - R&B PARTY MIX HITS - Rihanna, Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys
BEST OLD SCHOOL RNB MIX 90s - 2000s - Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys
Ayra Starr - Rush (Official Music Video)
Ayra Starr - Commas (Lyric Video)
Libianca - People (Official Video)
Tyla, Ayra Starr - Girl Next Door (Official Music Video)
RHUMBA MIX 2022 BEST OF RHUMBA SONGS MIX 2022 RHUMBA DRIVE MIX 2022 DJ LANCE THE MAN /RH EXCLU
KENYAN HITS MIXTAPE Mixed by @DJ_Rhenium ft Vijana Barubaru, Sauti sol, Bensoul, Camp Mulla
AFROBEAT MIX 2024 NAIJA 💥 The Best and Latest Afrobeat Jams of 2024 💥 Ayra Starr, Burna Boy, Rema
Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave
Asake - Lonely At The Top (Official Video)
omah lay songs - best
BONGO MIX 2023 - FT JAY MELODY, ALI KIBA, HARMONIZE, ZUCHU, DARASSA, KUSAH BY DJ MULLAZ
Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist
Tyla, Gunna, Skillibeng - Jump (Official Music Video)
Commas
Ayra Starr - Fashion Killer (Official Audio)
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
Ayra Starr - Hot Body
AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVINl PITY THIS BOY , BIRI MARUNG, JOY IS COMING, BACK OUTSIDE, FUNDS
Powerful Zulu Gospel That will CHANGE your life in 7 days | African Worship for Spiritual Connection
تبصرے
1 تبصرے
