Effyzzie Music Presents the official Video for EFCC, Performed by Yemi Alade and Ajebo Hustlers Lyrics: Girl me o wanna know Shebi you be DSS EFCC, why you badge into my home Girlie me I wanna know Shebi you be dss efcc why you searching through my phone, girl me I wanna know The girl just dey sheweray sheweray sheweray, the girl just dey show me plenty werey Verse 1 Me I no be olosho No give me bobo Come take the kondo, I tell you no no Jump in the motto Gimme the combo Me I no want wetin dey your sokoto I'm out tonight, naturally fine eh mm Make you no use me to dey dey play Remember when u call me your orente He say my body sweet like reke He wanna lovey-dovey me ,see gbege O Boy Normal level, gum my body like magneto Gimme backup like forseto..ahhhhhhhhh CHORUS Girl me o wanna know Shebi you be DSS EFCC, why you badge into my home Girlie me I wanna know Shebi you be dss efcc why you searching through my phone, girl me I wanna know Na why i just dey sheweray sheweray sheweray, Na why I just dey show me plenty wer Verse 2 I no fit see cup drink water Ever since I block the kele for ikota She dey call me big brother She dey always make sure I dey think of her Anything wey we link up bah Jam my ex e tototori, she insult her Her skoiskoi dey on default brah Only thing wey dey give her joy na my chizoba, chere ifeoma CHORUS Girl me o wanna know Shebi you be DSS EFCC, why you badge into my home Girlie me I wanna know Shebi you be dss efcc why you searching through my phone, girl me I wanna know The girl just dey sheweray sheweray sheweray, the girl just dey show me plenty werey Video credits: Directed by Clarence Peters Connect with Yemi Alade: Https://www.instagram.com/yemialade Https://www.x.com/yemialadee Https://www.facebook.com/kingyemialade Https:/www.yemialadeofficial.com http://vevo.ly/XLVEAH
कलाकार
Yemi Alade
Singer
नीचे दिए गए कार्ड पर टैप करके और एंटरटेनमेंट पिक्स देखें।
आपको ये भी पसंद आ सकते हैं
BEST BLUES RNB SONGS MIX 2024 FT JOE, BABY FACE, RKELLY, MARIA CAREY BY DJ BUNDUKI THE STREET VIBE
BEST OF THE BEST AMAPIANO & AFROBEAT VIDEO MIX 2025| DJ CALVIN, KIZZ DANIEL,SHODAY, DAVIDO WITH YOU
TOP BONGO MIX 2023| BEST OF ZUCHU |FIRE,UTANIUA,NANI,NAPAMBANA,SUKARI,NUMBER ONE,KWIKWI,VDJ CRAVING
90'S R&B PARTY MIX - Mary J Blige, Rihanna, Usher - OLD SCHOOL R&B MIX
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
KING IN WAITING Full Movie - LIZZY GOLD, KEN ERICS AMAKA OFFOR 2023 Latest Nigerian Nollywood Movie
Nike Football The Last Game ft Ronaldo, Neymar Jr , Rooney, Zlatan, Iniesta, Ribery & more FULL
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.3
AFROBEAT MASTERPIECE (24, 23, 22), AFROBEATS VIDEO MIX, NAIJA AFROBEAT MIX - AYRA STARR, REMA, BURNA
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
Asake - Amapiano Feat. Olamide (Lyrics)
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Ruger - Asiwaju (Official Video)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK #DAVIDO #OMAHLAY
Amapiano Mix 2023 | The Best Of Amapiano 2023 Mix by Musicbwoy
Davido - With You (Official Video) ft. Omah Lay
Naira Marley - Pxy Drip ( Official Lyric Video)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Best Afrobeats Mix 2023 | 2 Hours | Wizkid | Rema | Burna Boy | Asake | Fireboy DML
ASAKE MIXTAPE [AFROBEATS/AMAPIANO] [WORK OF ART ALBUM] DJ EMO'S DjêKonMon
BLACK SHERIF drill MIXTAPE...
टिप्पणियाँ
1 टिप्पणियाँ
