Tekno - Peace of Mind (Lyrics Video)

एफ्रोबीट्स
वर्ष2023
अवधि2m

Tekno - Peace of Mind (Lyrics Video) I dey hear plenty scores (yeah) Say them no, believe us (yeah) But na God dey bless us (But na God dey bless us) Dem mouth sharp like scissor Say they try their best to dey pressure me But I live my life, I send nobody, I live my life cos, Peace of mind is so underrated oo That’s why I am patient o Cos I know my time is now Make nobody rewind it oo Peace of mind is so underrated oo That’s why I am patient o Cos I know my time is now Make nobody rewind it oo at all Suffer no good Everyday I’m up to something So far so good I’m up and grateful I remember I was wanting When guys were flaunting I see something That’s why I dey go Get code **** Big Molly, shift for me Victoria, e don do me That’s why I dey go go go go Anytime I show, no apology Omoge cos i know that Peace of mind is so underrated oo That’s why I am patient o Cos I know my time is now Make nobody rewind it oo Peace of mind is so underrated oo That’s why I am patient o Cos I know my time is now Make nobody rewind it oo, at all I dey hear plenty scores (yeah) Say them no, believe us (yeah) But na God dey bless us (But na God dey bless us) Dem mouth sharp like scissor Say they try their best to dey pressure me But I live my life, I send nobody, I live my life cos Peace of mind is so underrated oo That’s why I am patient o Cos I know my time is now Make nobody rewind it oo Peace of mind is so underrated oo That’s why I am patient o Cos I know my time is now Make nobody rewind it oo, at all mmmmm, Mix monsta

नीचे दिए गए कार्ड पर टैप करके और एंटरटेनमेंट पिक्स देखें।

आपको ये भी पसंद आ सकते हैं

एफ्रोबीट्स7.9

Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy

एफ्रोबीट्स7.9

SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA

एफ्रोबीट्स6.5

AFROBEAT MASTERPIECE (24, 23, 22), AFROBEATS VIDEO MIX, NAIJA AFROBEAT MIX - AYRA STARR, REMA, BURNA

एफ्रोबीट्स6.4

Davido - Funds (Official Video) ft. ODUMODUBLVCK, Chike

एफ्रोबीट्स7.8

AFROBEAT 2025 | AFROBEATS VIDEO MIX 2025 l AMAPIANO 2025 |AFROBEAT MIXTAPE |DJ CALVIN, JOY IS COMING

एफ्रोबीट्स7.0

ASAKE MIXTAPE [AFROBEATS/AMAPIANO] [WORK OF ART ALBUM] DJ EMO'S DjêKonMon

एफ्रोबीट्स7.1

Best Of Fireboy DML Afrobeat Mix 2023

एफ्रोबीट्स7.0

BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO

एफ्रोबीट्स7.4

Omah Lay - Moving [Official Music Video]

एफ्रोबीट्स7.9

BEST OF OLAMIDE 2023 (Video Mix) - DJ Fresh Oman, Olamide, Davido, Asake, Bella Shmurda, Wizkid

एफ्रोबीट्स7.3

Burna Boy - City Boys [Official Music Video]

एफ्रोबीट्स7.3

Seyi Vibez, Omah Lay - MY HEALER (Official Video)

एफ्रोबीट्स7.1

Qing Madi, BNXN - Ole (Official Lyric Video)

एफ्रोबीट्स7.7

Rema - Woman (Lyric Video)

एफ्रोबीट्स7.1

Wizkid, Asake - Jogodo (Official Audio)

एफ्रोबीट्स7.5

New Video Mix Afrobeat 2023 || JuLy [ Asake, Loju, Wizkid, Kcee, Burna Boy, Tekno ]

एफ्रोबीट्स7.1

Naira Marley X Zinoleesky - Adugbo (Official Video)

एफ्रोबीट्स7.2

Mavo - Mofe (Official Music Video)

एफ्रोबीट्स7.0

Sssoundgawd, Mavo - Aura Salad

एफ्रोबीट्स7.7

Ayomaff - Street Anthem (efcc) [Official Visualizer]

एफ्रोबीट्स7.8

Wizkid, Asake - Alaye (Official Audio)

एफ्रोबीट्स7.2

kidd Carder, Mavo - Big BumBum

एफ्रोबीट्स7.5

Ayo Maff - God is working (Official Visualizer)

एफ्रोबीट्स7.5

Best of Asake Dj mix

टिप्पणियाँ

1 टिप्पणियाँ

Bradpitt Jr & BradpittJul 20, 2023