AV - BIG THUG BOYS (LYRICS) Follow, Subscribe & Connect with AV: https://www.facebook.com/realboyAV https://twitter.com/babyboyAV https://instagram.com/babyboyAV https://www.youtube.com/babyboyAV AV - BIG THUG BOYS (LYRICS) [Intro] Ladies and Gentlemen AV [Verse 1] If you get a woman, hold am tight o Me and my guys we dey for bike oo Na her location dey for mind o If you live your woman she go off pant o No be lie o We go use the raba blind her eyes o Me and my guys we no Dey smile o Big thug boys we no Dey lie o [Chorus] Big thug boys we no dey fear nobody And you see wahala we get am full for body Only one thing we no dey like na police One wrong move you turn to my enemy So makе u no try me Oya na [Post-Chorus] The thing dey hit mе like kpongo (kpongo) Abegi bring another shayo oshe o Take your lady to the Condo (condo) If we dey hit her she dey shout mogbe o Odo mukere muke Magbele mukere muke oho Magbele mufere mufe o [Verse 2] We dey wear coat we dey wear ice o All of our enemies dem broke die o No competition no denial Una be shitters we be lions Say we dey fly high mehn we never fly low If we dey move we no dey fear go slow No competition no denial Una be shitters we be lions [Chorus] Big thug boys we no dey fear nobody And you see wahala we get am full for body Only one thing we no dey like na police One wrong move you turn to my enemy So make u no try me Oya na [Post-Chorus] The thing dey hit me like kpongo (kpongo) Abegi bring another shayo oshe o Take your lady to the Condo (condo) If we dey hit her she dey shout mogbe o Odo mukere muke Magbele mukere muke oho Magbele mufere mufe o hu The thing dey hit me like kpongo (kpongo) Abegi bring another shayo oshe o Take your lady to the Condo (condo) If we dey hit her she dey shout mogbe o Odo mukere muke Magbele mukere muke oho Magbele mufere mufe o hu COPYRIGHT DISCLAIMER: This video features materials protected by the Fair Use guidelines of Section 107 of the Copyright Act. All rights reserved to the copyright owners. If any producer
कलाकार
Babyboy Av
Singer
नीचे दिए गए कार्ड पर टैप करके और एंटरटेनमेंट पिक्स देखें।
आपको ये भी पसंद आ सकते हैं
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
Asake - Amapiano Feat. Olamide (Lyrics)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.3
AFROBEAT MIX 2024 NAIJA 💥 The Best and Latest Afrobeat Jams of 2024 💥 Ayra Starr, Burna Boy, Rema
Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave
DJ B2KID 9JA-AFROBEAT PARTY MIX ft Tekno| Oxlade| Davido| KizzDaniel |Odumodublvck|Fireboy|Omah lay
Tekno - GO (Official Video)
Focalistic & Davido - Ke Star [Remix] [Feat. Vigro Deep] (Official Music Video)
Fela Kuti - Yellow Fever
AFROBEAT BEST VIDEO MIX (24, 23, 22, 21) - NAIJA AFROBEAT | AFROBEATS | AMAPIANO | BNXN RUGER | TYLA
omah lay songs - best
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
Amapiano Mix 2023 | The Best Of Amapiano 2023 Mix by Musicbwoy
Asake, Wizkid - MMS (Official Video)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Mohbad - Peace (Official Video)
Korede Bello Do Like That Chipmunks Version
Summer Time 2023 Afrobeats Mix/Best Of The Best/Dj Cisco Mix
Chris Brown, Wizkid - Sensational ft. Lojay (Music Video)
टिप्पणियाँ
1 टिप्पणियाँ
