The official audio for Ojemba by Phyno & Olamide. Stream here - https://phyno.ffm.to/ojemba Follow Phyno on these platforms https://twitter.com/phynofino https://www.instagram.com/phynofino/ https://www.facebook.com/realphynofino https://vm.tiktok.com/ZMNHoDxvs/ Lyrics: Oluwa cover me o Man no fit be God o They want me to slow down o But I no go look back o Okwa chukwu na enye o E Dey sweet me for belle o Ife osolufa mebe o Abukwam ojemba enwe ilo God cover me for my front and my back o OJEMBA ENWE ILO u wish me to fall I go jump I go pass o OJEMBA ENWE ILO chasing the bag ife anyi na achu bu ego mbute.. OJEMBA ENWE ILO NO WEAPON FASHION AGAINST ME SHALL PROSPER O… OJEMBA ENWE ILO This little light of mine o.. I’m gonna let it shine o See wetin God don design o.. OJEMBA ENWE ILO . This little light of mine o.. I’m gonna let it shine o See wetin God don design o.. OJEMBA ENWE ILO If I fall I rise … I got my eyes set on the prize You know say shoe get size And all my shoes na designer Heavy is the head wey dey carry the crown Omo My shoe no go fit any man Even if I dey for dungeon or underground Oluwa cover me anytime And if you snooze, You collect And if you loose dem forget you my guy u go quench So many goons for my set Many goons wey dey para Wey dey Zazu for the bench o We can’t stop.. we carry shinning armor On our way to Zion All my guys them be Lion Mo ti ya wan God cover me for my front and my back o OJEMBA ENWE ILO Obstacle come I go jump I go pass o OJEMBA ENWE ILO See no looking back ife anyi na achu bu ego mbute.. OJEMBA ENWE ILO NO WEAPON FASHION AGAINST ME SHALL PROSPER O… OJEMBA ENWE ILO Anyi ga na eje eje na abata abata.. ewuo.. And fa ga na aku aka ma anyi bata abata.. ewuo.. Ga gwa onye na ewe iwe ya belu ebelu o .. ewuo.. No weapon fashion against me shall prosper o OJEMBA ENWE ILO This little light of mine o.. I’m gonna let it shine o See wetin God don design o.. OJEMBA ENWE ILO . This little light of mine o.. I’m gonna let it shine o See wetin God don design o..
Casting
Olamide
Singer
Touchez une carte ci-dessous pour découvrir encore plus de divertissement.
VSKIT Drama
Mini-dramas tendance entre romance, vengeance et épisodes qui se mettent vite à jour.
Gamixo
Jeux de puzzle, cartes et arcade instantanés à ouvrir tout de suite.
Vous aimerez aussi
Davido, Asake, Rema, Burna Boy, Ckay, Wizkid | Afrobeat Mix 2023 | Fresh Out Afrobeat July 2023 Mix
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido - Funds (Official Video) ft. ODUMODUBLVCK, Chike
Best of Fireboy DML | Fireboy DML Mixtape 2022 | All Fireboy DML 2022
BEST BLUES RNB SONGS MIX 2024 FT JOE, BABY FACE, RKELLY, MARIA CAREY BY DJ BUNDUKI THE STREET VIBE
BEST OF THE BEST AMAPIANO & AFROBEAT VIDEO MIX 2025| DJ CALVIN, KIZZ DANIEL,SHODAY, DAVIDO WITH YOU
TOP BONGO MIX 2023| BEST OF ZUCHU |FIRE,UTANIUA,NANI,NAPAMBANA,SUKARI,NUMBER ONE,KWIKWI,VDJ CRAVING
90'S R&B PARTY MIX - Mary J Blige, Rihanna, Usher - OLD SCHOOL R&B MIX
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
KING IN WAITING Full Movie - LIZZY GOLD, KEN ERICS AMAKA OFFOR 2023 Latest Nigerian Nollywood Movie
Nike Football The Last Game ft Ronaldo, Neymar Jr , Rooney, Zlatan, Iniesta, Ribery & more FULL
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.3
AFROBEAT MASTERPIECE (24, 23, 22), AFROBEATS VIDEO MIX, NAIJA AFROBEAT MIX - AYRA STARR, REMA, BURNA
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
Asake - Amapiano Feat. Olamide (Lyrics)
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Ruger - Asiwaju (Official Video)
Mercy Chinwo Greatest Hits - Top Christian Gospel Worship Songs
BEST OF RIDDIMS VIDEO MIX 2023(REGGAE ONEDROP & LOVERS ROCK) BUSY SIGNAL,ROMAIN VIRGO,CHRIS MARTIN
BEST AMAPIANO MIX 2024
Rich Sex
Commentaires
1 commentaires
